Skip to content

WAP HERBALIST DON COM AGAIN MTN OPERA AND FONE

tboywap · Jun 5, 2010 15:30 83 543
tboywap OP
Jun 5, 2010 15:30
I don reload am cheat don come it dey rock wella and fast like yet dey download up to ten mb let see how yous request goes
83 replies
Gaius
Jun 7, 2010 11:21
#
This guy just come fool him self aby na watin dey do am. Make he post this thing abeg i no fit shout.
Samunited
Jun 7, 2010 11:40
#
The owner of dis thread need deliverance... smiley
Wizzboyy
Jun 7, 2010 12:42
#
Who be dis wen no get self control.u go wound 000
Gaius
Jun 7, 2010 13:29
#
Guys abeg dis guy the play ogoro 4 here. He dont have anything 2 offer
joeblogg2006
Jun 7, 2010 13:48
#
this guy na fraud.
joeblogg2006
Jun 7, 2010 13:49
#
e no get anything to give.
Nellybaba
Jun 7, 2010 15:16
#
Babalawo wap where u dey, we need more
SHEGZEY
Jun 7, 2010 21:01
#
Post it b4 it get blocked
SHEGZEY
Jun 7, 2010 21:05
#
Lets feel d swagger
Bobodinho
Jun 8, 2010 08:50
#
Post what u have do u av fool pple bcs of cheat
EngineerT
Jun 8, 2010 10:00
#
This topic should closed!
Nattyboy
Jun 8, 2010 10:09
#
Wetin be dis? No cheat? Make heaven bles u 4 openin dis thrend bcos i nor fit insult u
abbeylabs
Jun 17, 2010 18:12
#
How is it going
Kingsley09
Jun 17, 2010 18:39
#
i oder for this thread to be closed
olowookere
Jun 17, 2010 20:20
#
(/b)you are just too funny,i think i ...
SOTY_BLAST
Jun 17, 2010 22:30
#
U need to be band 4rm dis site
CristaWhite
Jun 17, 2010 23:17
#
Soon dem go tire
JonesEjirefe
Jun 18, 2010 00:19
#
If i have my way i will close this thread
Comfort
Jun 18, 2010 13:58
#
Na ppls say age no follow na true tel me
music1
Jun 19, 2010 13:42
#
na nonscence